TRUTH IS ETERNAL!!!!! PEPPER VS PEPPER DEM 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 YOUTHS🤣😂🤣😂
MP3•Trang chủ episode
Manage episode 420404040 series 3471434
Nội dung được cung cấp bởi Caroline Aina and Sir Lenzo. Tất cả nội dung podcast bao gồm các tập, đồ họa và mô tả podcast đều được Caroline Aina and Sir Lenzo hoặc đối tác nền tảng podcast của họ tải lên và cung cấp trực tiếp. Nếu bạn cho rằng ai đó đang sử dụng tác phẩm có bản quyền của bạn mà không có sự cho phép của bạn, bạn có thể làm theo quy trình được nêu ở đây https://vi.player.fm/legal.
Make e 4 nor loss😂🤣😂🤣 My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"🤣😂🤣😂 we all know PEPPER DEM NA😂🤣😂🤣🤣🤣😂🤣 dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGS🤣😂🤣😂 Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paid😂🤣😂🤣 dem wan make law say we nor fit use our ways and means d way Buhari use am🤣😂🤣🤣 dem nor wan make we b lai CHINA(NO ONE BORROW CHINA MONEY TO DEVELOP) dey want 2 b our tisher b4 we hammer🎶🎶🎶🎶 oh my niggas, oh my niggas🤣😂😂😂 Bank teller minister say we neva get grid collapse 4 2 months as achievement 😂🤣😂🤣 light sti nor dey oh(dat 1 nor important) 🤣😂🤣😂 CARDOSO jus dey wreck Nija as e want😂🤣😂🤣 dey sack, dey devalue naira, dey share hardship as sense, eim sack neva rish????🤣😂🤣😂 beware of pepper's internet urchins😂🤣😂🤣 collecting money to sell rubbish as sense to Nigerians🙏🙏🙏🙏 The real full gist is inside d podcast, u need listen to enjoy d comedy🙏🙏🙏🙏 epp share, wt ur topspi make e 4 loud abeg🤣😂🤣🤣 u fit sti tell person of d podcast join afta sharing. Thanking u all jare❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #freeafrica #affritude #moots #africa #world #podcasting
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 tập